Create Post
Home
Profile
Followings
Followers
Notifications
Messages
Topics
Edit Profile
Log In
View Post
PostedNG
@PostedNG
News
Lawmakers pass di Electoral Act Amendment Bill wey allow for manual and electronic transmission of election results depite protest New Informate 7 hours wey don pass Read am in 6 mins Di Nigerian Senate and di House of Representatives don pass di harmonised version of di Electoral Act amendment bill wey allow for di use of manual and electronic transmission of election results from each polling unit to di IREV portal, as e dey for Form EC8A. Di lawmakers wey pass di bill on Tuesday afta plenty shout-shout and staged walkout by opposition members retain di provision on electronic transmission of election results wey dey ginger reactions and protests for di kontri. Dem pass di bill afta series of meetings on Clause 60, wey dey about di mode of transmitting results from polling units to di Independent National Electoral Commission (INEC) Result Viewing (IReV) portal, wey be major issue for Nigeria electoral process. Di House of Representatives later align dia position wit dat of di Senate, as dem approve di use of di both electronic and manual to transmit election results, wey allow electoral officials to fall back on di clause wey permit manual transmission of election results incase electronic transmission fail.
https://www.bbc.com/pidgin/articles/c5y502x7d4yo
496
Yesterday at 12:01:02 PM
People
Tags
#RenewedHopeAgenda
#1
#TableShaker
#TheCableIndex
#nigeriavotes
About
Privacy
Terms
© PostedNG
[currentuser0]
[currentuser1]
Verify account
Home
Notifications
Messages
Edit Profile
Log out
Create a post
About
Privacy
Terms
Help
Contact